Legendary Star Trek actor Sir Patrick Stewart die at age 86

Sir Patrick Stewart
Published
Read am in 1 mins

Star Trek actor Sir Patrick Stewart don die at age 86.

Sir Stewart die for im home for Los Angeles on Wednesday afta brief battle wit Alzheimer's Disease and Lewy Body Dementia, di actor Instagram account announce on Thursday.

Dem say e bin dey "in di loving care of im beloved wife Sunny".

Dis na breaking tori wey we still dey update