BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
'My son tell me say di cell dey hot' - Wetin we know so far about suspected illegal miners wey die for Nigeria civil defence custody
Nigeria civil defence say more dan 50 pipo dey arrested during di operation earlier dis week.
How Nigeria win $3.38bn battle for 1500MW Mambilla Power Project
Nigeria govment win international court mata wey don dey for more dan nine yeaes, ova di 1500MW Mambilla Hydroelectric Power Project for Taraba State.
Nigeria civil defence reveal wetin kpai plenty illegal miners wey dem gbab and lock for dia custody
NSCDC say di illegal miners wey dem arrest fo M.I Wushishi /Lukoto village allegedly kpai from suspected outbreak of disease.
UN experts say dem get grounds to believe say US commit war crimes for Iran strikes
US neva agree say dem carry out February deadly strikes on one primary school for Minab and for one sports complex for Lamerd.
Nigerian court sentence South African citizen to 40 years in prison for drug trafficking
Di Federal High Court Abuja, sentence 38-year-old woman Will Jessica Ann to prison on Thursday, 17 September.
Tinubu join oda Nigerians to pay tributes to legendary actor Olu Jacobs wey kpai at 84
Na di family announce am for social media early Wednesday morning.
Why Canada wan join EU as 'associate member' afta relationship wit US get k-leg
Canada dey seek closer ties wit EU afta dia relationship wit di US and President Donald Trump get k-leg.
South Africa discova eighth bodi, authorities offer $25,000 reward to find killers
South Africa authorities don discova six bodi of woman for Kempton Park area of Ekurhuleni.
Wetin to know about 'Africa biggest IPO' as Dangote refinery target two trillion naira
Everything wey you need to know as Africa biggest crude oil refinery open dia door to di public for investment.
Special Tori
South Africa find ninth woman bodi for Dawn Park - timeline of discoveries and who dey behind dis killings?
Dis go make am di ninth deadibodi wey di police dey declare say dem don see in di last two months.
Authorities declare 'Ghana Jollof' wanted ova Tiktok page inciting violence
Authorities dey pursue 'Ghana Jollof' Tiktoker wey dey allegedly incite violence and plotting coup. Di police declare 40-year old Barabara Kodua wanted afta dem arrest nurse wey reportedly linked to di tiktoker.
South Africa President Cyril Ramaphosa comot hand from public engagements as e fall sick
Di presidency for one post on X on Wednesday tok say di president medical team advise am to rest and recover.
Why many Nigerians sleep inside traffic for Lagos
Wetin cause di gridlock na sake of di repair works wey dey happen for Kara bridge for Lagos Ibadan Expressway.
'Mexicans na di highest foreigners we don arrest for illegal meth labs' - NDLEA bust wia dem dey cook drugs
NDLEA confam say na Mexicans be di highest foreigners wey dem don arrest so far sake of methamphetamine production.
Why Ghana dey become transit hub for cocaine and oda drug trafficking
Ghana presidency summon emergency meeting afta French authorities intercept $260m worth of cocaine shipment from Ghana linked to notorious Dutch drug lord Jos Leijdekkers aka Bolle Jos.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.













































