Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Why court strike out Nigerian govment criminal charges against 'fake' agency DG Adeniyi Adeyemi

  2. Who be Geoff Ogunlesi wey marry American jewelry designer Jennifer Meyer

  3. Judge kick out hospital request wey no want make dem crosscheck wetin kpai Chimamanda Adichie pikin

  4. 'I bin dey addicted to porn' - Onyinye Amarahlight

  5. Price of fuel across Nigeria for govment filling station

  6. Police arrest 19 suspects afta latest protest against illegal migrants for South Africa

  7. Trump announce deal for Russian diesel as Zelensky call am 'gift to Putin'

  8. Two football legends, one retire wit grace, how im longtime rival fit hang boot?

  9. South-African human rights lawyer Navi Pillay win 2026 Nobel peace prize

  10. Subsidy don return? Wetin govment tok, how Nigerians react and all you suppose know

  11. South Africa pause applications from asylum seekers wey be undocumented migrants afta violent protests

  12. 'We pay ransom in dollars to free our children' - Parents of kidnapped prospective corps members tell BBC

  13. Key tins to know about di Ebola case for Kenya

  14. How three children from same family kpai as water carry dem away for Abuja

  15. ‘I dey live wit vaginal agenesis, but dat no dey define me’

  16. Why dem love and hate Zimbabwe tycoon Wicknell Chivayo for Africa

  17. Twenty kidnapped prospective corps members regain freedom - Police confam

  18. Why Ghana formally apply to join BRICS – Wetin dem stand to gain?

  19. Wetin Kenya authorities dey do to stop di spread of Ebola afta one confirmed death

  20. Kenya Airways confam say passenger die for dia flight from Nairobi to Lagos as oda passengers narrate wetin happun