100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. 'Mexicans na di highest foreigners we don arrest for illegal meth labs' - NDLEA bust wia dem dey cook drugs

  2. Kenya go bicom first African kontri to host World Athletics Championships - how dem dey prepare for 2029 edition?

  3. Why Ghana dey become transit hub for cocaine and oda drug trafficking

  4. Which kain weapon US fit don put for space?

  5. South Africa police confam seventh bodi of woman for Gauteng Province as killings dey raise fear

  6. Nigerian dancer Poco Lee pre trial hearing go hold for February 2027 afta UK Court grant am bail

  7. Winners and nominees of Emmy awards 2026

  8. Who be di victims of Kempton Park murders for South Africa as authorities discova fifth bodi

  9. Why Nigerians continue to dey see increase in fuel prices

  10. UK Prime Minister Andy Burnham cancel engagements afta im papa kpai

  11. Wetin to know about 'Africa biggest IPO' as Dangote refinery target two trillion naira

  12. Niger military change heads of service - who be di new chief of staff

  13. Russia hit Ukrainian train afta former UK Prime Minister Boris Johnson and oda top European officials dey comot

  14. Inec release full list of Presidential candidates for Nigeria 2027 election

  15. 'We no go accept dis' - Nigeria cut warning give South Africa afta dem confam killing of two Nigerians

  16. 'My journey wit Ghana national team end' - Black Stars forward Inaki Williams announce retirement

  17. 'Poor pesin no fit afford rehab for Nigeria'

  18. South Africa go send six wanted Nigerians to US to face trial for Yahoo-Yahoo of more dan $6 million

  19. More dan 20 children kpai for DR Congo school fire

  20. History of foldable smartphones as Apple totori pipo wit Iphone 18 series