Madagascar: Where men dey fight bull to find wife

Wetin we call dis Video, You fit fight bull to find love? Well. these men for Madagascar dey do am
Published

For Madagascar, e get special method wey men don dey use since hundreds of years to find wife.

Na to: find one bull, climb di animal back, make sure say e no move...then remember to call di girl make she see am as you dey do am.

Watch for yourself how di experts dey do am.