BBC Pidgin Essay Competition: See foto from di awards ceremony
Published
Dis na some foto of how di awards ceremony shele for Sheraton Hotels and Towers.
Wetin we call dis foto, Di winner of di essay competition, Izeowayi Izaza Victor dey pose wit judges and di Head of BBC West AfricaWetin we call dis foto, Students from different schools for Lagos follow BBC pipo celebrate for di awards ceremonyWetin we call dis foto, Head of BBC West Africa, Toyosi Ogunseye as she dey tok to guestsWetin we call dis foto, Winner, Izeowayi Izaza Victor dey very happi say im win di essay competitionWetin we call dis foto, Victor follow read im winning essay on weda "Africa youth dey ready for political leadership"Wetin we call dis foto, Victor follow join panel tok on di topic of di essay wit fellow young pipoWetin we call dis foto, Editor of di BBC Pidgin Service, Adejuwon Soyinka na im welcome evribodiWetin we call dis foto, Izeowayi collect one year academic book scholarshipSkip Ginger Me and continueGinger Me
End of Ginger Me
Another thing we de for inside dis tori