You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
'Anytin wey you wan do dey possible' - Female horse doctor
'Anytin wey you wan do dey possible' - Female horse doctor
Published
Female Nigerian horse veterinnarian tok to BBC News Pidgin wetin ginger her to begin take care of horses and how she take overcome her fears for di animal.
Dr Tumsiyya Maimuna Isah wey be northerner also tok about di challenges wey she bin encounter for di line of duty.