You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Ghana parliament pass new anti-gay bill wey go jail pesin wey engage in same sex up to three years
Di bill dey also prescribe 5-year imprisonment for promoting LGBTQ+ activities within di kontri.
Wetin don change since Tinubu become president and wetin Nigerians dey tok
BBC News Pidgin ask some Nigerians wetin dem tink say don change since President Tinubu enta office.
NDC Presidential Primary: Political parties for Nigeria round up primaries ahead of Inec deadline
As di primary elections dey wrap up for di different political parties, tins don dey clear more about wich candidates go contest di 2027 presidential election.
Eight students chop arrest for Kenya afta suspected deadly school arson attack
Police don arrest eight students on top accuse say dem get hand for di suspected arson attack wey happun for Kenyan girls' school wey kpai 16 pupils.
Blue Origin rocket explode into big ball of fire for Florida launch pad
Amazon billionaire Jeff Bezos, who founded Blue Origin, said it was a "very rough day".
Wetin we know about di Children Day stampede wia dem teargas students for Edo State
Di incident happun for Samuel Ogbemudia Stadium for Edo State wen children bin gada to celebrate di 2026 Children Day.
Iran say dem target American base afta fresh US strikes
Di hostilities come during one fragile ceasefire between US and Iran, and protracted negotiations to end di three-month war.
Na only 295 Ghanaians dey eligible to board di plane for repatriation - South Africa authorities
Authorities for South Africa tok say na only 295 Ghananians wey dey eligible board di plane wey fi Ghanaian govment arrange for di voluntary repatriation of im citizens for South Africa.
Special Tori
Ojude Oba 2026 in fotos: Di living gallery of Yoruba culture
One of di biggest highlights of Ojude Oba na di parade of di regberegbe groups. Dis age-grade groups dey arrive in coordinated outfits, dey dance and celebrate in grand style.
We neva solve all di problem but we don lay better foundation - Tinubu
Nigeria President Bola Tinubu don assure Nigerians to build kontri wey go work for di citizens.
'Dem attack me wit knife and stones for South Africa, now I dey happy to be back home' – Ghanaian hairdresser speak
Ghanaian hairstylist narrate how she suffer knife attack for South Africa wey leave her wit plenty injuries.
How AI-generated voice of Tinubu and edited video of VDM make presidency call for activist prosecution
For inside di video, di AI-generated voice say im "no go stop di insecurity" for Nigeria and e go also make di "insecurity affect di southeast more".
Cases of women like Wendy Achumba wey die for similar circumstances as police gbab two men for her death
Ova di years, Nigeria don see many high profile cases of rape and murder some of dem still dey provoke reactions till today since dem neva close di cases.
Atiku beat Amaechi, Hayatu-Deen to emerge ADC presidential candidate for 2027 election
According to di party Atiku get 1,846,370 votes as im beat im closest rival, Rotimi Amaechi, wey score 504,117 votes.
Inec give Appeal court over 60 reasons why dem must follow 2027 election guidelines
Inec lawyer Alex Izinyon (SAN) tok say di lower court make plenty plenty mistake for di judgement wey nullify some of di 2027 election timelines.
Nigeria Military warn of possible attacks during Eid El Kabir
Nigerian Military warn of possible attacks ahead of Eid El Kabir celebrations and give security advisory wey show dia level of preparation.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.